Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè. Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè
Na now, now, now, now, Arrangement O. Na arrangement I sey I dey meki, O, Chorus: O. Na agreement na him I tink sey I dey ni, Chorus: O. Na ma na him I tink sey I dey tok to, Arrangement O. Na ma di man dey look boin boin, Chorus: O. Dem manage to tek ma away, Chorus: O. Long, lon an long lon time, Chorus: O. Na I see monie don fly, Arrangement O.
Now to me now, now, now. Den I am for road, Na Arrangement O. I for shirt, Na Arrangement O. Every dey, Chorus: Na O. man dey, Chorus: Na O. sef dey, Chorus: Na O. sef dey, Chorus: Na O. Me sef don tanda, Chorus: Na O.
Den he to beg an beg, Chorus: Na O. Den he to beg an beg, Na Arrangement O. Den he to beg an beg, Chorus: Na O. Den he to beg an beg, Na Arrangement O. Den he to beg an beg, Chorus: Na O. Den he to beg an beg, Na Arrangement O.
As we dey am for area, Oro ebe O sè lè. Now, now, now, begging, As we dey am for area, Oro ebe O sè lè.
me my monie, Oro ebe O sè lè. You no go, go anywhere, Oro ebe O sè lè. me my monie, Oro ebe O sè lè. You no go, go anywhere, Oro ebe O sè lè.
And now,now, Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè. Ra ra, aaaaa.
Na ma I tink sey I dey stay, Na Afrika we dey O. Na ma I tink sey I dey chop, Chorus: Na we dey O. Every day, day I dey hungry, Na Afrika we dey O. Every day, day no house to stay, Chorus: Na we dey O. Monkey dey work dey chop, Na Afrika we dey O. Baboon dey di key of store, Chorus: Na we dey O. dey look, Baboon dey laugh, Chorus: Na we dey O.
Now, to me, now, now, now,
De day Monkey eye com now, Chorus: Na we dey O. dey vex Chorus: Na we dey O. Monkey to work, Na Afrika we dey O. dey vex an craze, Chorus: Na we dey O.
Den he to beg an beg, Na Afrika we dey O. Den he to beg an beg, Na Afrika we dey O. Den he to beg an beg, Na Afrika we dey O. Den he to beg an beg, Chorus: Na we dey O.
begging As we dey am for area, Oro ebe O sè lè. Now, now, now, Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè. Hum, mi monie You no go, go anywhere, Oro ebe O sè lè.
Gimme mi Oro ebe O sè lè. Everybodi Oro ebe O sè lè. You no go, go anywhere, Oro ebe O sè lè.
Now, now, now, Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè.
Ra ra, Hi now now na na now, Hi now A shi iiiiii.