Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè. Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè
Na now, now, now, now, Chorus: O. Na arrangement I sey I dey meki, O, Arrangement O. Na na him I tink sey I dey sign ni, Arrangement O. Na ma friend na him I sey I dey tok to, Chorus: O. Na ma di man dey look boin boin, Arrangement O. Dem to tek ma monie away, Arrangement O. Long, lon an long lon time, Arrangement O. Na agreement I see don fly, Arrangement O.
Now to me now, now, now. Den I am for road, Chorus: Na O. I for shirt, Chorus: Na O. bodi dey, Chorus: Na O. man dey, Chorus: Na O. sef dey, Chorus: Na O. sef dey, Chorus: Na O. Me sef don tanda, Chorus: Na O.
Den he to beg an beg, Na Arrangement O. Den he to beg an beg, Na Arrangement O. Den he to beg an beg, Na Arrangement O. Den he to beg an beg, Na Arrangement O. Den he to beg an beg, Na Arrangement O. Den he to beg an beg, Chorus: Na O.
As we dey am for area, Oro ebe O sè lè. Now, now, now, begging, As we dey am for area, Oro ebe O sè lè.
me my monie, Oro ebe O sè lè. You no go, go anywhere, Oro ebe O sè lè. me my monie, Oro ebe O sè lè. You no go, go anywhere, Oro ebe O sè lè.
And now,now, Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè. Ra ra, aaaaa.
Na ma I tink sey I dey stay, Na Afrika we dey O. Na ma I tink sey I dey chop, Chorus: Na we dey O. day, every day I dey hungry, Chorus: Na we dey O. day, every day no house to stay, Chorus: Na we dey O. dey work Baboon dey chop, Chorus: Na we dey O. Baboon dey di key of store, Chorus: Na we dey O. Monkey dey look, dey laugh, Na Afrika we dey O.
Now, to me, now, now, now,
De day eye com open now, Na Afrika we dey O. dey vex Chorus: Na we dey O. refuse to work, Chorus: Na we dey O. dey vex an craze, Chorus: Na we dey O.
Den he to beg an beg, Na Afrika we dey O. Den he to beg an beg, Na Afrika we dey O. Den he to beg an beg, Chorus: Na we dey O. Den he to beg an beg, Chorus: Na we dey O.
Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè. Now, now, now, Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè. Hum, mi monie You no go, go anywhere, Oro ebe O sè lè.
Gimme mi Oro ebe O sè lè. Everybodi Oro ebe O sè lè. You no go, go anywhere, Oro ebe O sè lè.
Now, now, now, Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè.
Ra ra, Hi now now na na now, Hi now A shi iiiiii.