Song info
"Unnecessary Begging" Videos
Lyrics
Unnecessary begging
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Unnecessary begging
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè
Unnecessary begging
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè
Unnecessary begging
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè
Na arrangement now, now, now, now,
Chorus: Arrangement O.
Na arrangement I tink sey I dey meki, O,
Chorus: Arrangement O.
Na agreement na him I tink sey I dey sign ni,
Chorus: Arrangement O.
Na ma friend na him I tink sey I dey tok to,
Chorus: Arrangement O.
Na ma money di man dey look boin boin,
Chorus: Arrangement O.
Dem manage to tek ma monie away,
Chorus: Arrangement O.
Long, lon time an long lon time,
Chorus: Arrangement O.
Na agreement I see monie don fly,
Chorus: Arrangement O.
Now listen to me now, now, now.
Den I meet am for road,
Chorus: Na Arrangement O.
I grab for shirt,
Chorus: Na Arrangement O.
Every bodi dey,
Chorus: Na Arrangement O.
Police man dey,
Chorus: Na Arrangement O.
Army sef dey,
Chorus: Na Arrangement O.
Custom sef dey,
Chorus: Na Arrangement O.
Me sef don tanda,
Chorus: Na Arrangement O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Arrangement O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Arrangement O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Arrangement O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Arrangement O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Arrangement O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Arrangement O.
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Now, now, now,
Unnecessary begging,
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Gimme me my monie,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
You no go, go anywhere,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Gimme me my monie,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
You no go, go anywhere,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
And now,now,
Unnecessary begging
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Ra ra, aaaaa.
Na ma contry I tink sey I dey stay,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Na ma contry I tink sey I dey chop,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Every day, every day I dey hungry,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Every day, every day no house to stay,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Monkey dey work Baboon dey chop,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Baboon dey hold di key of store,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Monkey dey look, Baboon dey laugh,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Now, listen to me, now, now, now,
De day Monkey eye com open now,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Baboon dey vex
Chorus: Na Afrika we dey O.
Monkey refuse to work,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Baboon dey vex an craze,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Unnecessary begging
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Now, now, now,
Unnecessary begging
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Hum, Gimme mi monie
You no go, go anywhere,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Gimme mi monie
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Everybodi monnie
Chorus: Oro ebe O sè lè.
You no go, go anywhere,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Now, now, now,
Unnecessary begging
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Ra ra, aaaaa
Hi now now na na now,
Hi now
A shi iiiiii.
- 0 Bản dịch
Hiện tại chưa có lời dịch cho bài hát này. Bạn hãy là người đầu tiên chia sẻ lời dịch cho bài hát này nhé !
Đăng lời dịchAlbums has song "Unnecessary Begging"
The Complete Works of Fela Anikulapo Kuti
2012 20 songs
- Zombie 2014
- Unnecessary Begging 2016
- Confusion Break Bones 2016
- J.j.d. 2016
- Black Man's Cry 1971
- Eko Ile 2016
- Observation Is No Crime 2016
- Mistake 2016
- Pansa Pansa 2016
- Let's Start 1971
- Jeun Ko Ku [Chop 'N Quench] 2014
- Open and Close 2016
- Swegbe and Pako 2016
- Gbagada Gbagada Gbogodo Gbogodo 2016
- Alu Jon Jonki Jon 2016
- Je'Nwi Temi (Don't Gag Me) 2016
- No Buredi 2016
- Mister Follow Follow 2016
- Underground System 2016
- Ye Ye de Smell 2016
The Complete Works of Fela Anikulapo Kuti
2012 20 songs
- Zombie 2014
- Unnecessary Begging 2016
- Confusion Break Bones 2016
- J.j.d. 2016
- Black Man's Cry 1971
- Eko Ile 2016
- Observation Is No Crime 2016
- Mistake 2016
- Pansa Pansa 2016
- Let's Start 1971
- Jeun Ko Ku [Chop 'N Quench] 2014
- Open and Close 2016
- Swegbe and Pako 2016
- Gbagada Gbagada Gbogodo Gbogodo 2016
- Alu Jon Jonki Jon 2016
- Je'Nwi Temi (Don't Gag Me) 2016
- No Buredi 2016
- Mister Follow Follow 2016
- Underground System 2016
- Ye Ye de Smell 2016
Recent comments