LOADING ...

Luyện nghe bài hát Coffin Head of State

Hướng dẫn luyện nghe

Bạn hãy nghe bài hát và điền từ còn thiếu vào các ô trống.
Sau khi điền hết, bạn nhấn nút gửi bài ở phía dưới để được chấm điểm.
Với những câu trả lời sai, bạn hãy rê chuột lên ô nhập để xem đáp án đúng.
Nếu bạn muốn luyện nghe lại với các ô trống khác thì click vào link "Làm lại bài điền từ khác" ở cuối bài.

Bắt đầu làm bài nào

Amen, Amen, Amen...


Amen, Amen, Amen!

Through Jesus our Lord
By the grace of Almighty
Through Christ our Lord
By the grace of Almighty
"In Christus..."
"Allah Mohammed Salamalekum..."


Waka, waka, waka!

So I waka waka
I go many
I see my
dey cry cry cry
Amen, Amen,
Amen, Amen,
Amen, Amen,
Amen, Amen,
I say I waka waka...

I waka many village anywhere in
I waka village anywhere in Africa
Pastor's na him dey fine pass
My people dey stay for poor surroundings
dress na him dey clean pass
E for my people for them to buy soap
Pastor na him give respect pass
And them do bad bad bad bad bad bad

Through Christ our Lord
(Amen, Amen, Amen!)...


Waka, waka, waka!

So I waka waka
I go many
I go places
I see see see
All the bad bad bad
dey do do do

Call
Them dey call
Inside the
And inside all
I say I waka waka
I see see see
So I waka waka...

I waka business anywhere in Africa
I many business anywhere in Africa
North and South them get policies
One and the other one Muslim
Anywhere the Muslims them they
Na Senior Alhaji na him be
Anywhere the Christians them they
Na the friend to Bishop na him be Director
It is a known fact that for many thousand
We we had our own traditions
These moneymaking
Them put we Africans in total confusion

Through Jesus Christ our
(Amen, Amen, Amen!)...


Waka, waka, waka!

So I waka waka
I go places
I go government
I see see see
All the bad bad bad
dey do do do

Obasanjo!
Before at all, him go dey shout:
"Oh Lord, oh Lord, oh Lord, Lord!"
"Oh Lord, oh God!"
And do bad bad bad bad bad bad things

Through Christ our Lord
(Amen, Amen, Amen!)
By the of Almighty Lord
(Amen, Amen, Amen!)

I say, Yar'Adua!
I say, Yar'Adua!
Before at all, him go dey shout:
"Habba Allah, Allah, habba Allah!"
"Habba Allah, Allah!"
And do, yes yes
And them do bad bad bad bad bad bad

Mohammed our Lord
(Amen, Amen, Amen!)
By the of Almighty Allah
(Amen, Amen, Amen!)


Waka, waka, waka!

So I waka waka
I go many
I go places
I see see see
All the bad bad bad
they do do do

Them steal all the
Them kill many
Them burn many
Them burn my too
Them my mama

So I carry the
I waka waka
of the People
Them waka waka
African Pioneers
Them waka waka

We go
We go Dodan
We reach them o
We put the coffin
dey there
With him big fat
dey there
With him neck like
We put the coffin


But them am!

no want take am
Them no take am
Who go take coffin?
must take am
Na the bad bad bad
Wey don do
no want take am
Obasanjo am
Yar'Adua am
Yes, them no want am
Obasanjo am
tow am
Them no take am
no want take am

E dey for them
E dey now now now now now
E dey now now now now now
E dey now now now now now
E dey now now now now now...


But take am!

Videos

Fela Kuti - Coffin for Head of State
Fela Kuti - Coffin for Head of State
Fela Kuti - Coffin For Head of State
Fela Kuti - Coffin For Head of State
Coffin For Head of State (Part 1 & 2)
Coffin For Head of State (Part 1 & 2)
Coffin For Head Of State (part 2)
Coffin For Head Of State (part 2)
Coffin For Head of State- Fela Kuti
Coffin For Head of State- Fela Kuti
Fela Kuti - Coffin For Head of State Part 2 (Vocal)
Fela Kuti - Coffin For Head of State Part 2 (Vocal)
Fela Kuti - Coffin for Head of State, Pt. 2
Fela Kuti - Coffin for Head of State, Pt. 2
Coffin For Head Of State
Coffin For Head Of State
Fela Kuti Coffin for Head of State w/ lyrics
Fela Kuti Coffin for Head of State w/ lyrics
Felabration 2013: "Coffin For Head of State" by Trinity Laban Students & Dele Sosimi
Felabration 2013: "Coffin For Head of State" by Trinity Laban Students & Dele Sosimi
Coffin For Head Of State (feat. Sahr Ngaujah)
Coffin For Head Of State (feat. Sahr Ngaujah)
Fela Kuti - Coffin for head of state
Fela Kuti - Coffin for head of state
Fela Kuti - Coffin for the head of state Pt.2 (Sepo REMIX)
Fela Kuti - Coffin for the head of state Pt.2 (Sepo REMIX)
Coffin for Head of State (Part 2) - Fela Kuti
Coffin for Head of State (Part 2) - Fela Kuti
Fela Anikulapo Kuti  and Africa 70 Coffin For Head of State LP
Fela Anikulapo Kuti and Africa 70 Coffin For Head of State LP
Fela Kuti - Coffin for Head of State Pt. 1
Fela Kuti - Coffin for Head of State Pt. 1
Coffin for Head of State
Coffin for Head of State
Fela Kuti secrets and rare bedroom pictures with wives
Fela Kuti secrets and rare bedroom pictures with wives
Coffin for Head of State (Fela Kuti) Bassline
Coffin for Head of State (Fela Kuti) Bassline
The funeral of Fela Kuti Fela Anikulapo Kuti   1997
The funeral of Fela Kuti Fela Anikulapo Kuti 1997