LOADING ...

Luyện nghe bài hát Coffin Head of State

Hướng dẫn luyện nghe

Bạn hãy nghe bài hát và điền từ còn thiếu vào các ô trống.
Sau khi điền hết, bạn nhấn nút gửi bài ở phía dưới để được chấm điểm.
Với những câu trả lời sai, bạn hãy rê chuột lên ô nhập để xem đáp án đúng.
Nếu bạn muốn luyện nghe lại với các ô trống khác thì click vào link "Làm lại bài điền từ khác" ở cuối bài.

Bắt đầu làm bài nào

Amen, Amen, Amen...


Amen, Amen, Amen!

Through Christ our Lord
By the grace of Lord
Through Christ our Lord
By the of Almighty Lord
"In Christus..."
"Allah Wakubar Salamalekum..."


Waka, waka, waka!

So I waka waka
I go places
I see my
dey cry cry cry
Amen, Amen,
Amen, Amen,
Amen, Amen,
Amen, Amen,
I say I waka waka...

I waka village anywhere in Africa
I waka many anywhere in Africa
Pastor's na him dey fine pass
My people them dey stay for poor
Pastor's dress na him dey clean
E hard for my people for them to buy
Pastor na him them respect pass
And them do bad bad bad bad bad bad

Through Jesus our Lord
(Amen, Amen, Amen!)...


Waka, waka, waka!

So I waka waka
I go many
I go business
I see see see
All the bad bad bad
dey do do do

Call
dey call nepotism
Inside the
And all business
I say I waka waka
I see see see
So I waka waka...

I waka many anywhere in Africa
I many business anywhere in Africa
North and South get them policies
One and the other one Muslim
Anywhere the Muslims them they
Na Senior Alhaji na him be
Anywhere the Christians them reign
Na the best friend to Bishop na him be
It is a known that for many thousand years
We Africans we had our own
moneymaking organizations
Them come put we Africans in total

Through Jesus Christ our
(Amen, Amen, Amen!)...


Waka, waka, waka!

So I waka waka
I go many
I go places
I see see see
All the bad bad bad
dey do do do

Obasanjo!
Before at all, him go dey shout:
"Oh Lord, oh Lord, oh Lord, Lord!"
"Oh Lord, oh God!"
And them do bad bad bad bad bad bad

Through Jesus our Lord
(Amen, Amen, Amen!)
By the grace of Lord
(Amen, Amen, Amen!)

I say, Yar'Adua!
I say, Yar'Adua!
Before anything at all, him go dey
"Habba Allah, Allah, habba Allah!"
"Habba Allah, Allah!"
And do, yes yes
And do bad bad bad bad bad bad things

Mohammed our Lord
(Amen, Amen, Amen!)
By the grace of Almighty
(Amen, Amen, Amen!)


Waka, waka, waka!

So I waka waka
I go many
I go government
I see see see
All the bad bad bad
Them do do do

Them steal all the
Them kill many
Them burn houses
burn my house too
Them my mama

So I the coffin
I waka waka
Movement of the
waka waka waka
Young African
Them waka waka

We go
We go Dodan
We reach gate o
We put the coffin
Obasanjo dey
him big fat stomach
Yar'Adua dey
With him like ostrich
We put the coffin


But them am!

no want take am
Them no take am
Who go want take
Them take am
Na the bad bad bad
Wey don do
Them no take am
grab am
Yar'Adua am
Yes, them no want am
carry am
tow am
Them no take am
no want take am

E dey for office
E dey now now now now now
E dey now now now now now
E dey now now now now now
E dey now now now now now...


But take am!

Videos

Fela Kuti - Coffin for Head of State
Fela Kuti - Coffin for Head of State
Fela Kuti - Coffin For Head of State
Fela Kuti - Coffin For Head of State
Coffin For Head of State (Part 1 & 2)
Coffin For Head of State (Part 1 & 2)
Coffin For Head Of State (part 2)
Coffin For Head Of State (part 2)
Coffin For Head of State- Fela Kuti
Coffin For Head of State- Fela Kuti
Fela Kuti - Coffin For Head of State Part 2 (Vocal)
Fela Kuti - Coffin For Head of State Part 2 (Vocal)
Fela Kuti - Coffin for Head of State, Pt. 2
Fela Kuti - Coffin for Head of State, Pt. 2
Coffin For Head Of State
Coffin For Head Of State
Fela Kuti Coffin for Head of State w/ lyrics
Fela Kuti Coffin for Head of State w/ lyrics
Felabration 2013: "Coffin For Head of State" by Trinity Laban Students & Dele Sosimi
Felabration 2013: "Coffin For Head of State" by Trinity Laban Students & Dele Sosimi
Coffin For Head Of State (feat. Sahr Ngaujah)
Coffin For Head Of State (feat. Sahr Ngaujah)
Fela Kuti - Coffin for head of state
Fela Kuti - Coffin for head of state
Fela Kuti - Coffin for the head of state Pt.2 (Sepo REMIX)
Fela Kuti - Coffin for the head of state Pt.2 (Sepo REMIX)
Coffin for Head of State (Part 2) - Fela Kuti
Coffin for Head of State (Part 2) - Fela Kuti
Fela Anikulapo Kuti  and Africa 70 Coffin For Head of State LP
Fela Anikulapo Kuti and Africa 70 Coffin For Head of State LP
Fela Kuti - Coffin for Head of State Pt. 1
Fela Kuti - Coffin for Head of State Pt. 1
Coffin for Head of State
Coffin for Head of State
Fela Kuti secrets and rare bedroom pictures with wives
Fela Kuti secrets and rare bedroom pictures with wives
Coffin for Head of State (Fela Kuti) Bassline
Coffin for Head of State (Fela Kuti) Bassline
The funeral of Fela Kuti Fela Anikulapo Kuti   1997
The funeral of Fela Kuti Fela Anikulapo Kuti 1997