its your boy bangin ehn wole mabo (gee gee gee family) wole mabo wa, (tripple w) wole wole bo, wawo omode yi Verse you the finnest girl, have ever on my way your body motion can kill, your cat walk no na you guy want to follow and take away eyiwunmi oooooo, how i wish you can dele oh hu oh oh hu oh oh hu oh ha ( i you) i no get liver to near you (i care)fear no let me to you girl in my neighbour hood pretty how i wish i could if to say i be harmed na to carry her away
omode yi the way you dey me go omode yi omode yi yi you dey this man go gaga omode yi yi omode yi the way you dey do me so omode yi yi omode yi you dey poor man o 2: i dont know oh oh, if go buy you i dont oh oh if my level go size you but i wish how i wish, girl i to have you i wish, how i wish, one day my trap go catch you i dey hope, i dey to be you man let the play, while we do the dance am ready to you up, anywhere you want to chop agbajowo lemi tire, jeka fi soya omode yi the way you dey me go omode yi omode yi yi you dey make man go gaga omode yi yi omode yi the way you dey do me so omode yi omode yi yi you dey poor man o see the wey i get for you onside i say na true and i never to call yellow for you say na blue i know you feel the way too you ask me girl i do na only you i no go tow for better for i will say i do you smile dey make me ooo e dey make me beauty dey make me smile oo you i say na die since you promise to i you not to let you go away eh eh omode yi the way you dey me go omode yi yi omode yi you dey make this man go omode yi yi omode yi the way you dey do me so yi omode yi omode yi you dey poor man o