its boy friend bangin ehn wole mabo (gee gee gee family) wole mabo wa, (tripple w) wole wole wole bo, wawo yi Verse you the finnest girl, ever seen on my way your motion can kill, your cat walk no delay na you every guy want to follow and away eyiwunmi oooooo, how i wish you can dele oh hu oh oh hu oh oh hu oh ha ( i you) i no get liver to near you (i care)fear no let me to you pretty in my neighbour hood pretty how i wish i could if to say i be rubber na to steal carry her
omode yi the way you dey me go yi omode yi omode yi you dey make man go gaga yi omode yi omode yi the way you dey do me so omode yi yi omode yi you dey man craze o 2: i dont oh oh, if money go buy you i know oh oh if my level go size you but i wish how i wish, girl i to have you i wish, how i wish, one day my trap go catch you i dey hope, i dey to be you man let the music play, while we do the am to flex you up, anywhere you want to chop agbajowo lemi tire, jeka joma fi omode yi the way you dey me go omode yi yi omode yi you dey make man go gaga yi omode yi omode yi the way you dey do me so omode yi yi omode yi you dey man craze o see the wey i get for you onside i say na true and i promise to call yellow for you say na blue i know you feel the way too you ask me girl i do na you i no go marry tow for better for worse i say i do you dey make me smile ooo e dey make me your beauty dey me smile oo you i say na die since you promise to i you not to let you go away eh eh omode yi the way you dey me go omode yi omode yi yi you dey make man go gaga omode yi yi omode yi the way you dey do me so omode yi yi omode yi you dey poor man o