LOADING ...

Luyện nghe bài hát Mr. Grammarticalogyisationalism Is the Boss

Hướng dẫn luyện nghe

Bạn hãy nghe bài hát và điền từ còn thiếu vào các ô trống.
Sau khi điền hết, bạn nhấn nút gửi bài ở phía dưới để được chấm điểm.
Với những câu trả lời sai, bạn hãy rê chuột lên ô nhập để xem đáp án đúng.
Nếu bạn muốn luyện nghe lại với các ô trống khác thì click vào link "Làm lại bài điền từ khác" ở cuối bài.

Bắt đầu làm bài nào

Now to me now
My brothers and
I beg you now to me now
Oh now to me now
My brothers and
I beg you now to me now

na be man
(Which man?)
Wey talk oyinbo well well to rule our o
(That man!)

Oh yes


Him oyinbo pass English man!

Him talk oyinbo pass man
Him talk oyinbo pass man
Me I say him talk oyinbo Germany man

The oyinbo you talk
The bread you go get
School start na grade four
B.A. na grade bread
M.A. na grade two
Ph.D na one bread
The better you talk
The bread you go get

na be man
(Which man?)
Wey talk well well to rule our land o
(That man!)


Him oyinbo pass English man!

Oh yes
Him talk pass America man

it!
One time
thing for early morning
Na newspaper dem us read
First thing for early
Na newspaper dem us read
The wey dey inside
Petty no fit to know
The oyinbo wey dey
woman no fit to read
The oyinbo wey dey
Na for laborer man

Inside the
dey
Inside the
Ipso facto, dey one na Latin
Inside the
dey
Inside the
Youth dey

Who be
Na dem be
Who be
The talker delinquent
Who be
It no be me o

na be man
(Which man?)
Wey oyinbo well well to rule our land o
(That man!)

Oh yes


Him oyinbo pass English man!

Him talk oyinbo America man

[Fela makes up some gibberish

Him oyinbo pass Germany man
Me I say him talk oyinbo pass man