LOADING ...

Luyện nghe bài hát Motivation

Hướng dẫn luyện nghe

Bạn hãy nghe bài hát và điền từ còn thiếu vào các ô trống.
Sau khi điền hết, bạn nhấn nút gửi bài ở phía dưới để được chấm điểm.
Với những câu trả lời sai, bạn hãy rê chuột lên ô nhập để xem đáp án đúng.
Nếu bạn muốn luyện nghe lại với các ô trống khác thì click vào link "Làm lại bài điền từ khác" ở cuối bài.

Bắt đầu làm bài nào

pikin wey dey find party rice no suppose to fear a
and as i come with my red and red make dem give me
you wey nor know the way song take start dey hurry to a
how e do u now as u don galala for inside

AD (Hook)

my biggest na those wey elbow me lost a
but my biggest motivation na those wey say i no see chop a
i say my biggest motivation na wey say hustle nor go pay
my biggest na those wey
dey hate 2 dem dey motivate us

(verse 1)

see if e won burst na 2 3 too tay
day break everywhere my woman pay
this year we go give problem
the girls dey use my benz take go toll them
incase dem won dey na to spray
the money anyhow like another man
if sars won jump i follow dem
dey happen officer me and u get problem
old warri me nor nobody
so nor dey bother me so hold this take press
everywhere hard i know e nor easy
even for hell fire now devil dey press
who get but fear who never collect
he first taking now there take scatter
street na market u fit pick 2
suspension na on rough character

AD (Hook)

my biggest motivation na those wey elbow me a
but my motivation na those wey say i no see food chop a
i say my biggest na those wey say hustle nor go pay
my biggest na those wey
dey hate 2 seconds dem dey us

(verse 2)

see i dey dem won turn the boy to house boy
but no gree he too love the boy
no joy my guy my guy no dey the
if trust dey then for nor fit dey cook fish
idle mind dey opposite devil
i no fit be apprentice i get work to
i no dey about am but watin man go do
pikin dey one abi e nor go chop go school
if mouth won tear make e finish
the worst to happen to man na see finish
when i die say i try for my grave
life na market and everybody come trade
omo the rubish e be say my eyes don see
even this water wey i cry e nor fit am
i nor fit complain e join watin me voltage
tomorrow get witch nor fit abort am lie lie

AD (Chorus)

pikin wey dey find party rice no to fear dance a
and as i with my red and red and make dem give me chance
you wey nor know the way song take start dey to dance a
how e do u now as u don galala for azonto

AD (Hook)
my motivation na those wey elbow me lost a
but my biggest motivation na wey say i no see food chop a
i say my motivation na those wey say hustle nor go pay
my biggest na those wey
dey hate 2 seconds dem dey us

(Outro)

omo na dey be this o where landlord dey turn to ternant
2 seconds big boy very soon u go dey chop reminant
dem say life na general market dem go dey give some people
suspension,
suspension na okere prison 4 years u dey wait like pension 2
motivate mehn everybody with their motivation habeg
still on collection confirmation na must

Videos

Erigga - Motivation [Official Video] ft. Victor AD
Erigga - Motivation [Official Video] ft. Victor AD
Erigga - Motivation [Official Audio] ft. Victor AD
Erigga - Motivation [Official Audio] ft. Victor AD
Erigga motivation thank you concert auchi poly edo state
Erigga motivation thank you concert auchi poly edo state
Erigga - Kettle [Official Video]
Erigga - Kettle [Official Video]
ERIGGA - GLORY (OFFICIAL MUSIC VIDEO)
ERIGGA - GLORY (OFFICIAL MUSIC VIDEO)
Erigga - Motivation lyrics video
Erigga - Motivation lyrics video
Erigga  - Motivation ft. Victor AD
Erigga - Motivation ft. Victor AD
VICTOR AD - WETIN WE GAIN (OFFICIAL VIDEO)
VICTOR AD - WETIN WE GAIN (OFFICIAL VIDEO)
Tekno ft Erigga Where Remix (Official Video)
Tekno ft Erigga Where Remix (Official Video)
Victor AD - Why ft. Erigga
Victor AD - Why ft. Erigga
Erigga - Kettle (story of Okiemute)
Erigga - Kettle (story of Okiemute)
Victor AD - Wetin We Gain [Official Audio Lyrics]
Victor AD - Wetin We Gain [Official Audio Lyrics]
Erigga - Death Bed (Official Video)
Erigga - Death Bed (Official Video)
COMEDY VIDEO - ERIGGA FT. VICTOR_AD MOTIVATION (COMIC VIDEO BY HOUSE OF 6IX)
COMEDY VIDEO - ERIGGA FT. VICTOR_AD MOTIVATION (COMIC VIDEO BY HOUSE OF 6IX)
BEST OF ERIGGA 2018 MIX
BEST OF ERIGGA 2018 MIX
Erigga live in Accra Ghana
Erigga live in Accra Ghana
Erigga - Monkey Kill Monkey
Erigga - Monkey Kill Monkey
VICTOR AD, ERIGGA X ABIMBOLA - DEM NO CARRY 2HEAD (official video)
VICTOR AD, ERIGGA X ABIMBOLA - DEM NO CARRY 2HEAD (official video)
Erigga - Cartoon (Official Video)
Erigga - Cartoon (Official Video)
How Erigga motivation  have killed yahoo boys
How Erigga motivation have killed yahoo boys