LOADING ...

Luyện nghe bài hát Motivation

Hướng dẫn luyện nghe

Bạn hãy nghe bài hát và điền từ còn thiếu vào các ô trống.
Sau khi điền hết, bạn nhấn nút gửi bài ở phía dưới để được chấm điểm.
Với những câu trả lời sai, bạn hãy rê chuột lên ô nhập để xem đáp án đúng.
Nếu bạn muốn luyện nghe lại với các ô trống khác thì click vào link "Làm lại bài điền từ khác" ở cuối bài.

Bắt đầu làm bài nào

pikin wey dey party rice no suppose to fear dance a
and as i come with my red and red dem give me chance
you wey nor know the way song take start dey hurry to a
how e do u now as u don galala for azonto

AD (Hook)

my biggest motivation na wey elbow me lost a
but my motivation na those wey say i no see food chop a
i say my biggest na those wey say hustle nor go pay
my motivation na those wey
dey 2 seconds dem dey motivate us

(verse 1)

see if e won na 2 seconds 3 too tay
day everywhere burst my woman pay
year we go give wahala problem
where the girls dey use my benz go toll them
incase dem won dey na to spray
the money anyhow like man perfume
if sars won jump i nicked dem
dey happen officer me and u get problem
old warri me nor nobody
so nor dey bother me so hold this funds take
everywhere hard i e nor easy bros
even for hell now devil sitdown dey press
who get but fear who never collect
he first taking now there take scatter
street na general market u fit 2
suspension na hold on character

AD (Hook)

my biggest motivation na those wey elbow me a
but my motivation na those wey say i no see food chop a
i say my biggest na those wey say hustle nor go pay
my biggest na those wey
dey hate 2 dem dey motivate us

(verse 2)

see i dey dem won turn the boy to house boy
but oluwa no he too love the boy
no joy my guy my guy no dey the
if trust dey then water for nor fit dey cook
idle dey opposite devil workshop
i no fit be apprentice i get to chop
i no dey proud about am but man go do
pikin dey one side abi e nor go go school
if mouth won tear e tear finish
the worst to happen to man na see finish
when i die write say i try for my
life na market and everybody here trade
omo the when e be say my eyes don see
this water wey i cry e nor fit commot am
i nor fit complain e watin give me voltage
get belle witch nor fit abort am lie lie

AD (Chorus)

pikin wey dey find party rice no suppose to fear a
and as i come with my red and red and dem give me chance
you wey nor know the way song take dey hurry to dance a
how e do u now as u don galala for inside

AD (Hook)
my biggest na those wey elbow me lost a
but my biggest na those wey say i no see food chop a
i say my biggest motivation na wey say hustle nor go pay
my motivation na those wey
dey 2 seconds dem dey motivate us

(Outro)

omo na dey street be this o where landlord dey to ternant
2 seconds form big boy soon u go dey chop reminant
when dem say life na market dem go dey give some people
suspension,
na okere prison 4 years u dey wait like pension 2 seconds
motivate urself mehn everybody their motivation habeg
still on collection confirmation na habeg

Videos

Erigga - Motivation [Official Video] ft. Victor AD
Erigga - Motivation [Official Video] ft. Victor AD
Erigga - Motivation [Official Audio] ft. Victor AD
Erigga - Motivation [Official Audio] ft. Victor AD
Erigga motivation thank you concert auchi poly edo state
Erigga motivation thank you concert auchi poly edo state
Erigga - Kettle [Official Video]
Erigga - Kettle [Official Video]
ERIGGA - GLORY (OFFICIAL MUSIC VIDEO)
ERIGGA - GLORY (OFFICIAL MUSIC VIDEO)
Erigga - Motivation lyrics video
Erigga - Motivation lyrics video
Erigga  - Motivation ft. Victor AD
Erigga - Motivation ft. Victor AD
VICTOR AD - WETIN WE GAIN (OFFICIAL VIDEO)
VICTOR AD - WETIN WE GAIN (OFFICIAL VIDEO)
Tekno ft Erigga Where Remix (Official Video)
Tekno ft Erigga Where Remix (Official Video)
Victor AD - Why ft. Erigga
Victor AD - Why ft. Erigga
Erigga - Kettle (story of Okiemute)
Erigga - Kettle (story of Okiemute)
Victor AD - Wetin We Gain [Official Audio Lyrics]
Victor AD - Wetin We Gain [Official Audio Lyrics]
Erigga - Death Bed (Official Video)
Erigga - Death Bed (Official Video)
COMEDY VIDEO - ERIGGA FT. VICTOR_AD MOTIVATION (COMIC VIDEO BY HOUSE OF 6IX)
COMEDY VIDEO - ERIGGA FT. VICTOR_AD MOTIVATION (COMIC VIDEO BY HOUSE OF 6IX)
BEST OF ERIGGA 2018 MIX
BEST OF ERIGGA 2018 MIX
Erigga live in Accra Ghana
Erigga live in Accra Ghana
Erigga - Monkey Kill Monkey
Erigga - Monkey Kill Monkey
VICTOR AD, ERIGGA X ABIMBOLA - DEM NO CARRY 2HEAD (official video)
VICTOR AD, ERIGGA X ABIMBOLA - DEM NO CARRY 2HEAD (official video)
Erigga - Cartoon (Official Video)
Erigga - Cartoon (Official Video)
How Erigga motivation  have killed yahoo boys
How Erigga motivation have killed yahoo boys