Song info
"Kalakuta Show" Videos
Lyrics
KALAKUTA SHOW
Make we talk something
We never talk before and
We dey see am everyday
(Ahh... Ohhh... Sh-sh-sh-sh-sh)
*repeat 2x
Look de man he dey waka
*GAGA GUGU GAGA GUGU
*repeat
Hungry dey run for him face
*WOKO WOKO WOKO WOKO
*repeat
Him pepeye* cap for him head
*PEPE PEPE PEPE PEPE
*repeat
Him khaki woolen shirt for him body
*WULU WULU WULU WULU
*repeat
Him trouser dey fly above him knee
*YAYA YAYA YAYA YAYA
*repeat
The people wey employ da man
Give him permit to carry the thing
Weh bad
Dem give him permit to carry baton
Dem give him permit to carry tear-gas
Dem give him permit to carry bullet
Him fit carry basket for protection too
Na so we dey see am every day
No so he dey happen every day
One day
*SATURDAY
One day
*SATURDAY MORNING
The whole thing change
One day
*5 A.M.
One day
*NOVEMBER 23
The whole thing change
One day
*1974
One day- Kalakuta Show
One day
*SATURDAY
One day
*SATURDAY MORNING
Kalakuta Show
*1979
Kalakuta Show
Dem make sure dem
Use tear-gas, baton & bullet
*repeat
Dem use them basket
For protection too
*repeat
Dem do one thing
Dem never do before
*repeat 3x
Dem-o hire ... axe-o... dem-o bring... cutlass
*DEM-O HIRE... AXE-O... DEM BU-RING... CUTLASS
*repeat under verses:
Kalakuta show-o-o
Kalakuta show (una na na na na na na na na)
Kalakuta Show Babu wire dem-o cut
Look fence dem break
Look gate dem fall
Everybody dey run
Look head dem break
Look blood him dey flow
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Na na na na na na na
Look loya** him dey come **(lawyer)
Him he loya him dey come
Look loya dem beat
Look loya him dey run
Look loya him dey run
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
- 0 Bản dịch
Hiện tại chưa có lời dịch cho bài hát này. Bạn hãy là người đầu tiên chia sẻ lời dịch cho bài hát này nhé !
Đăng lời dịchAlbums has song "Kalakuta Show"
Singles
83 songs
- International Thief Thief 2010
- Original Sufferhead 2016
- Coffin Head of State 2010
- Alagbon Close 2016
- Mattress 2016
- It's No Possible 2016
- Who No Know Go Know 2016
- Why Black Man Dey Suffer 2016
- Monkey Banana 2016
- My Lady Frustration 2016
- I No Get Eye for Back 2016
- Lady 2016
- Na Poi 2010
- Ololufe Mi 2016
- Buy Africa 2016
- Fefe Naa Efe 2016
- Water Get No Enemy 2010
- Waka Waka 2016
- Sorrow After Testimonials 2010
- Dance of the Orisas 2010
- Teacher 2010
- Everything Scatter 2010
- Breaking It Down 2010
- Se E Tun De 2016
- Mi O Mo 2016
- Onidodo 2016
- Lai Se 2016
- My Baby Don't Love Me 2016
- Wa Dele 2016
- Kere Kay 2010
- Abiara 2016
- Obinrin Le 2016
- Omo Ejo 2016
- Rain 2010
- Ajo 2016
- Home Cooking 2016
- Black President 2010
- Dog Eat Dog 2016
- 2000 Blacks Got to Be Free 2016
- O.d.o.o. 2016
- Equalisation of Trouser and Pant 2016
- Stalemate 2016
- Ikoyi Mentality Versus Mushin' Mentality 2016
- Africa Centre of the World 2016
- Ako 2016
- Who're You 2016
- Witchcraft 2016
- You Gimme Shit I Give You Shit 2016
- J'ehin J'eehin 2016
- I.t.t. 2016
- A Slice of Fela 2016
- Coffin for Head of State 2016
- Confusion, Pts. 1-2 2016
- Don't Make Garan Garan 2016
- Edge Mi O 2016
- Eko 2016
- Excuse O 2016
- Fear Not for Man 2016
- Fight to Finish 2016
- Funky Horn 2016
- Gba Mi Leti Ki N'dolowo 2016
- Government Chicken Boy 2016
- Ikoyi Blindness 2016
- Kalakuta Show 2016
- Laise Lairo 2016
- Na Poi, Pts. 1-2 2016
- No Agreement 2016
- Noise for Vendor Mouth 2016
- Obe 2016
- Omuti Tide 2016
- Palm Wine Sound 2016
- Shakara 2016
- This Is Sad 2016
- V.I.P., Pts. 1-2 2016
- Yellow Fever 2016
- You No Go Die...Unless 2016
- Mr. Grammarticalogyisationalism Is the Boss 2016
- Army Arrangement 2016
- Sense Wiseness 2016
- Igbe 2016
- Wadele Wa Rohin 2016
- Custom Check Poin 2016
- Wayo 2016
Recent comments