Kosoro sopa jo Ele dun dun dun Ele Its your boyfriend Ele dun dun dun Ele call me jumabee Ele dun dun dun Ele
You don dey abi oga ade from your i can tell x2 oya e, see you eyes oya woju e now, see you oya e, see you eyes oya e now, see you eyes oya e, see you eyes oya woju e now, see you oya e, see you eyes oya woju e now, see you
Bangin's Verse
Na general we call denu you dey run am from bottles to six bottles na high you dey high am As party dey na so madness circulate ti dirty brother ade Edakun e Day don dey break for your abi Na that girl wey dey you dey eye abi? Dance floor dey dey make sense Even and bolo dem no send Some don shark alomo, burukutu, high McDowell No carry your madness vip logba ifoti.. ehhee
You don dey abi oga ade from your eyes i can x2 oya woju e, see you oya e now, see you eyes oya woju e, see you oya woju e now, see you oya e, see you eyes oya e now, see you eyes oya woju e, see you oya woju e now, see you
Jumabee Verse
If i you go vex Alcohol no good for your brother i say yes liquor you go dey bless Even if na bottle, you go dey And you no say make i piss for bottle you say na rossy Na only when you you dey sit down for ground say you dey fly loke And when you don high, you dey for gutter you go think say hotel wey you dey sleep na seven Na only you don high you go see your father wey don you, give am handshake, say how far ni ko bo pata, Wabo Toba ni ko bo sokoto, ko si fila, Wa si Toba ni ko ya, Wa ya Omugo..hisss
You don dey abi oga ade from your i can tell x2 oya woju e, see you oya e now, see you eyes oya e, see you eyes oya woju e now, see you oya woju e, see you oya e now, see you eyes oya e, see you eyes oya woju e now, see you
Bangin/Jumabee Verse
See your eyes, see you don dey on
cos you high, cos you you come dey jaja of opobo
highness no good for your why you come dey mr rossy after you don yourself finish only you come dey gobe
if to say na me i for don to shayo i for just dey sip, only only But na be only me if i stop to shayo all my go follow me to quata no be lie
You don dey abi oga ade from your i can tell x2 oya woju e, see you oya e now, see you eyes oya e, see you eyes oya e now, see you eyes oya e, see you eyes oya woju e now, see you oya e, see you eyes oya woju e now, see you X2
hummm, Jumabee how Day don
No, e break na him you sing.