Kosoro silu jo Ele dun dun dun Ele Its your bangin Ele dun dun dun Ele They call me Ele dun dun dun Ele
You don dey abi oga ade from your eyes i can x2 oya e, see you eyes oya e now, see you eyes oya woju e, see you oya woju e now, see you oya e, see you eyes oya woju e now, see you oya woju e, see you oya woju e now, see you
Bangin's one:
Na highness we call osigo you dey run am from bottles to six bottles na high you dey high am As party dey na so your madness Ojuyi ti brother ade Edakun e Day don dey for your eyes abi Na that girl wey dey you dey eye abi? Dance dey scatter dey make sense Even burty and bolo dem no don shark alomo, high burukutu, high McDowell No carry your reach vip logba ifoti.. ehhee
You don dey abi oga ade your eyes i can tell x2 oya e, see you eyes oya e now, see you eyes oya woju e, see you oya e now, see you eyes oya e, see you eyes oya woju e now, see you oya woju e, see you oya e now, see you eyes
Jumabee Two:
If i you go vex Alcohol no for your body brother i say yes liquor you go dey bless Even if na bottle, you go dey And you no mind say i piss for bottle you say na rossy Na only when you high you dey sit down for think say you dey fly And you don high, you dey sleep for gutter you go say hotel wey you dey sleep na seven star Na when you don high you go see your father wey don you, give am handshake, say how far Toba ni ko bo pata, ni ko bo sokoto, Wabo ko si fila, Wa si Toba ni ko ya, Wa ya Omugo..hisss
You don dey abi oga ade from your eyes i can x2 oya e, see you eyes oya woju e now, see you oya e, see you eyes oya e now, see you eyes oya e, see you eyes oya e now, see you eyes oya woju e, see you oya woju e now, see you
Verse Three:
See your eyes, see you don dey on
cos you high, cos you you come dey jaja of opobo
highness no good for body why you dey form mr rossy after you don yourself finish only you come dey face
if to say na me i for don to shayo i for dey sip, only only water But na be only me if i ever stop to all my guys go me to quata no be lie
You don dey abi oga ade from your eyes i can x2 oya woju e, see you oya e now, see you eyes oya e, see you eyes oya e now, see you eyes oya woju e, see you oya e now, see you eyes oya e, see you eyes oya woju e now, see you X2
hummm, Jumabee how Day don
No, e never na him you sing.