Song info
"Shekini" Videos
Lyrics
[Intro]
P-Square eh eh
ahn ahn
(Alen 4x)
ahn ahn
Lets go
[Hook]
Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni 3x)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn
[Verse 1]
I get the power eh
Me I no dey bother yeh
I no be footballer but I sabi do the Ronaldo (lets go)
I get the power (ah) me I no dey bother (ehn ehn)
I no be footballer but I sabi do the Ronaldo
[Chorus]
Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)
[Hook]
Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (3x)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn
[Verse 2]
(We don go with another (yes)
Wey go take una further (yes)
Na we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders (alen) 2x
[Chorus]
Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)
[Hook]
Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni 3x)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn
(Burukutu) Hey 2x
Burukutu
ahn ahn
P-Square
(Alen 4x)
ahn ahn
[Chorus]
Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)
[Hook]
Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni 3x)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn
- 0 Bản dịch
Hiện tại chưa có lời dịch cho bài hát này. Bạn hãy là người đầu tiên chia sẻ lời dịch cho bài hát này nhé !
Đăng lời dịchAlbums has song "Shekini"
Singles
18 songs
Singles
36 songs
- Shekini 2014
- I Love You 2011
- Do Me 2013
- I Love You 2011
- Shekini 2014
- Away 2017
- Personally 2013
- Personally 2013
- Beautiful Onyinye 2013
- Chop My Money 2013
- Chop My Money 2013
- Beautiful Onyinye 2013
- Alingo 2013
- Ifunanya 2013
- Do Me 2013
- Alingo 2013
- Am I Still The Special Man 2009
- Temptations 2013
- No One Like 2013
- Away 2017
- Ejeajo 2014
- Am I Still The Special Man 2009
- No One Like 2013
- Ifeoma 2014
- Ifunanya 2013
- Bizzy Body 2013
- Roll It 2013
- Ifeoma 2014
- Get Squared 2013
- Bank Alert 2018
- Roll It 2013
- Temptations 2013
- Ejeajo 2014
- Bizzy Body 2013
- Get Squared 2013
- Bank Alert 2018
Recent comments