Song info
"Nothing New" Videos
Lyrics
[Verse 1: Gyidi]
Plenty things wey me I see, I see
Some of them be bitter wey some be sweet
Sometimes I wanna run but sometimes I'm still
Cos I know it's not by might but Your will, Your will
[Chorus: Gyidi]
See nothing new under the sun
Man dey there before dem born you
See nothing New under the sun
So make you humble yourself
See nothing new under the sun
Man dey there before dem born you
See nothing New under the sun
So make you humble yourself
[Verse 2: Gyidi]
The life wey we dey no be joke, no be joke
Bite more than can chew you go choke, you go choke
You dey wan fly plane but first make you learn to drive car
The little you get ibi ein go take you far
[Chorus: Gyidi]
See nothing new under the sun
Man dey there before dem born you
See nothing new under the sun
So make you humble yourself
See nothing new under the sun
Man dey there before dem born you
See nothing new under the sun
So make you humble yourself
[Outro: Gyidi]
Wob3gyiedi
- 0 Bản dịch
Hiện tại chưa có lời dịch cho bài hát này. Bạn hãy là người đầu tiên chia sẻ lời dịch cho bài hát này nhé !
Đăng lời dịchAlbums has song "Nothing New"
Singles
5 songs
Recent comments