LOADING ...

Luyện nghe bài hát No Time

Hướng dẫn luyện nghe

Bạn hãy nghe bài hát và điền từ còn thiếu vào các ô trống.
Sau khi điền hết, bạn nhấn nút gửi bài ở phía dưới để được chấm điểm.
Với những câu trả lời sai, bạn hãy rê chuột lên ô nhập để xem đáp án đúng.
Nếu bạn muốn luyện nghe lại với các ô trống khác thì click vào link "Làm lại bài điền từ khác" ở cuối bài.

Bắt đầu làm bài nào

1]
No time hey. Na ley.
Ape dey come dey ley.
Peter and dey don kolo hey.
Na, na no hey.
That's why I say make I yarn you hey.
The thing, the wey dey vex me you hey.
For world, the good dey die.
And for the bad, na dem dey survive.
See I don try I ask God why.
E be like I dey waste my time.
Oya everybody make una hey.
una throw una hands in the air.
Without Him some people go scatter brain.

Na this thing wey dey me (kolo hey x3).
This thing wey dey me (kolo hey x3).
Oh-oh hey. Na this dey make me (kolo hey x3).
2]
Beta thing, beta thing no dey hey.
If you dey hear me no me hey.
Believe me that na true hey.
Walahi no time hey.
See out na the Bracket ley.
we do dance-hall Happy Day.
But we don with Yori-Yori hey.
I say everybody una dey joli hey.
Make una throw hands in the air.
If you wan do good make you God hey.
Cos without Him some people go blow off your brain. [Repeat
3]
una dey see (una dey see).
As Peter and and Bracket dey
don dey go (dey don dey go).
I remember we do Igbedu,
Last dey don kolo.
Dem say, we sabi sing hey.
Dem say na dance we dey
hey.
We bring back Busy Body hey,
dey say na copy-copy hey
(na hey).
We go again, we bring Do Me and Roll It hey.
With a good video remain hey.
[Repeat
Iye (x10).
hey. Iye (x10).
Omo no hey.
thing no dey last hey.
Na hey.
Peter and Paul dey don hey.
na today,
if e dey do you hey.
Cos everybody make una dey hey.
Make una throw hands in the air.
If you wan do make you call God hey.
Without Him some people go take you for play-play. [Repeat chorus fade]

Videos

Bracket Ft. P Square - No Time [Official Video]
Bracket Ft. P Square - No Time [Official Video]
Bracket - No Time (Lyrics)
Bracket - No Time (Lyrics)
Bracket - No Time
Bracket - No Time
Bracket - No Time
Bracket - No Time
Bracket ft. P-Square - No Time.flv
Bracket ft. P-Square - No Time.flv
Bracket Ft Wizkid- Girl [Official Video]
Bracket Ft Wizkid- Girl [Official Video]
Bracket ft P Square- No Time Video.flv
Bracket ft P Square- No Time Video.flv
Bracket - No Time Live in Amsterdam (The Sand)
Bracket - No Time Live in Amsterdam (The Sand)
DJ SAM Calienté Dream 2012  Bracket ft P Square- No Time  REMIX.wmv
DJ SAM Calienté Dream 2012 Bracket ft P Square- No Time REMIX.wmv
Bracket - No time
Bracket - No time