Song info
"Mama" Videos
Lyrics
Eh yea yea,
I no get money when I come lagos,
Na my dream and my hussle and I thank jesus o,
My story go inspire you, but e no mean say (e no mean say)
Say you no go hussle, say you no go chop o.
Mama, mama tell me say pikin o one day you go blow (alhaji tekno),
Mama, mama tell me say my pikin o one day you go blow yea yea,
She say you go blow like trumpet parara parararara,
Say you go fire like rocket o parara para,
The only way we fly na private o ah (fly na private o),
We no dey shit for public toilet o (we no dey clean yansh o),
Wizkid (Verse 2)
I swear say for ojuelegba, I swear say dem know my story,
Then when I dey for zanga I swear say dem know my story,
Nobody send when I start with banky W, but right now say nah
Starbody, starboy,
Now girls move ting-a-ling-a-ling,
God bless me, I bless mama pocket,
Say right now I dun dey blow like trumpet parara parararara,
I dont need to blow my trumpet parara parararara,
Dem be plug but na we be the socket parara parararara,
Money dey for bank e dey for pocket parara parararara,
We dey use am clean yansh o,
I no get money when I come lagos, (para parararara),
Na my dream and my hussle and I thank jesus o,
My story go inspire you, but e no mean say (e no mean say),
Say you no go hussle, say you no go chop o.
Mama, mama tell me say pikin o one day you go blow (alhaji tekno),
Mama, mama tell me say my pikin o one day you go blow yea yea,
She say you go blow like trumpet parara parararara,
Say you go fire like rocket o parara para,
The only way we fly na private o ah (fly na private o),
We no dey shit for public toilet o (we no dey look face o),
Day by day, na so we hussle (na so we hussle),
December to december na so we struggle,
Day by day, say we dey work and pray (na so we hussle),
But if you work hard, everything dun good,
Money no dey when I enter lagos o,
Na my dream and my hussle and I dey serious,
My story go inspire you, but e no mean say (e no mean say),
Say you no go hussle,
Now I dun dey blow like trumpet parara parararara,
Say you go fire like rocket o parara para,
The only way we fly nah private o (fly nah private o),
Money dey for bank e dey for pocket o,
We dey use am clean yansh o,
(End).
- 0 Bản dịch
Hiện tại chưa có lời dịch cho bài hát này. Bạn hãy là người đầu tiên chia sẻ lời dịch cho bài hát này nhé !
Đăng lời dịchAlbums has song "Mama"
Singles
28 songs
- Pana 2016
- Diana 2017
- Pana 2016
- Go 2017
- Yur Luv 2018
- Yawa 2017
- Mama 2017
- Mama 2017
- Yur Luv 2018
- DON'T JEALOUS ME 2019
- Duro 2018
- Better 2019
- On You 2018
- Choko 2018
- Up Tempo 2019
- Rara 2018
- Jogodo 2018
- Beh Beh 2020
- DON'T JEALOUS ME 2019
- Up Tempo 2019
- On You 2018
- Choko 2018
- Duro 2018
- Rara 2018
- Jogodo 2018
- Go 2017
- Diana 2017
- Yawa 2017
Recent comments