LOADING ...

Luyện nghe bài hát Kangpe

Hướng dẫn luyện nghe

Bạn hãy nghe bài hát và điền từ còn thiếu vào các ô trống.
Sau khi điền hết, bạn nhấn nút gửi bài ở phía dưới để được chấm điểm.
Với những câu trả lời sai, bạn hãy rê chuột lên ô nhập để xem đáp án đúng.
Nếu bạn muốn luyện nghe lại với các ô trống khác thì click vào link "Làm lại bài điền từ khác" ở cuối bài.

Bắt đầu làm bài nào

So na so e be
na condition come make you aje this
You say husband, na him leave you
you say e go fit
So na so you dey
As I see you before I think say you dey
fit ,fit shake you,nothing fit ,go fit break you
Na you rake
Na you say you no go put man before God
see as you be
Na you say you no go put man before God oh

As you know God no go give you you no go fit deal with
Na so dem talk,
The thing wey no fit kill you e go make you
e go make you
The thing wey no fit kill you e go make you
The thing wey no fit kill you e go you strong
God no go give you anything you no go fit deal

You say, you be big man
'cause you fit raise your hand, fit beat your pikin e own wife
You sabi ,bible oh
Dey go church, oh
Notice me or I
at me, how I bounce
But na you be the
Na your fit open eye kill person misuse and abuse him
419,ole thief,basket mouth,ojoro
But you how e be
When wind blow fowl nyash go open very well oh

As you God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,
The thing wey no fit kill you e go make you
e go make you
The thing wey no fit kill you e go make you
The thing wey no fit you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal

williams:
Yo man
One
when was the time you ever thank the lord almighty for your life?
when was the last time you tell your wife say you her?
when was the last time you tell your son and daughter say you love

As you know God no go give you you no go fit deal with
Na so dem talk,
The thing wey no fit you e go make you strong
e go you strong
The thing wey no fit you e go make you strong
The thing wey no fit you e go make you strong
God no go you anything you no go fit deal with

And as I walk the valley of the shadow of death
You fear no evil for
his rod and his staff are you
You come far to sing your mistery
aye aye aye......

Videos

Nneka - Kangpe (Videoclip) ft. Wesley Williams
Nneka - Kangpe (Videoclip) ft. Wesley Williams
Nneka - Kangpe
Nneka - Kangpe
Nneka - Kangpe (Live at Amoeba)
Nneka - Kangpe (Live at Amoeba)
Nneka - Kangpe
Nneka - Kangpe
Kangpe
Kangpe
Kangpe (feat Wesley Williams) - Nneka
Kangpe (feat Wesley Williams) - Nneka
Nneka kangpe
Nneka kangpe
Nneka - Kangpe - Concrete Jungle Reggae 2010
Nneka - Kangpe - Concrete Jungle Reggae 2010
Nneka - Kangpe
Nneka - Kangpe
NNEKA - Kangpe @LaCigale A l'Unisson
NNEKA - Kangpe @LaCigale A l'Unisson
Nneka - Kangpe (FIFA 10 version)
Nneka - Kangpe (FIFA 10 version)
Nneka Concrete Jungle
Nneka Concrete Jungle
Nneka - Kangpe
Nneka - Kangpe
Nneka - Kangpe (Concert EMB)
Nneka - Kangpe (Concert EMB)
Nneka - Shining Star (Official video)
Nneka - Shining Star (Official video)
Nneka -Kangpe -- Live in Athens, Greece at "Votanikos"  Stage -- 06-10-2012
Nneka -Kangpe -- Live in Athens, Greece at "Votanikos" Stage -- 06-10-2012
Nneka - Valley (Official Video)
Nneka - Valley (Official Video)
Nneka - Kangpe (Lollapalooza 2010)
Nneka - Kangpe (Lollapalooza 2010)
Kangpe 09 Nneka @ D Club 30.10.08.mpg
Kangpe 09 Nneka @ D Club 30.10.08.mpg
Nneka - Kangpe // Kulturarena Jena // 22.08.2014
Nneka - Kangpe // Kulturarena Jena // 22.08.2014