you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA, baby your Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say AZA DMW, fresh on the beat,
this, ogini that, coming soon
What is it girl wey you wey Davido no fit do, is it girl wey you want wey Davido no fit do All the girls get on me ah ah but I gat my eyes on you I go buy you diamond, e wa carry love
you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA, baby say AZA you wan see my wire, oya say your AZA, omo say AZA, baby say your AZA
Am loo. damn! Talku this, talku that, calm girl oya feel relaxed A remedy girl you are biggie ., gimme kiss and I wan give you But I want to know, wetin you know before the check can eh Because Onome don frustrate oh, she say she wan come my oh See the girls I oh, you Dey make me wan hide my face oh Because don frustrate oh, she say she wan come my place oh See the girls I rotate oh, don't move I saying
Ofe nsala, uwensala, okay billion dollar, okay billion Ofe nsala, omokuwa, your back sara you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA, baby send Baby you wan see my wire, oya say AZA, omo say your AZA
Hear the alert, credit alert, change your Passat, baller You don arrive, Muritala oh, secure the oh, based on the car
you wan see my wire, oya say AZA, omo say your AZA, baby say your AZA you wan see my wire, oya say AZA, omo say your AZA, baby say your AZA
Eh eh eh eh, ah ah ah ah, Eh eh eh eh, Okay billion dollar, DAMN! on the beat